Victony - Soweto Feat. Omah Lay & Tempoe (Remix) [Official Video Edit]

Published 2023-04-27
Victony & Tempoe Feat. Omah Lay - Soweto (Remix) Lyrics

Mad!

Call all your brokoto
No go dey slogodo oh
Body dey draw me like ogbono oh
Body dey rise my tonono oh
I say call all your brokoto no go dey slogodo oh
Girlie dey burst my bololo oh
Girl make I salute your commodore oh

Girl if you balanciego
I give you paper
Oh no go do me Diego, my Maradona
Girl if I lap your Soweto, na Maphorisa
Girlie your back e be tornado
And I go follow your craze go
Craze go

Tunde don dey craze oh
Ehhh, for your waist oh
And I go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh
Tunde don dey craze oh
Ehhh, for your waist oh
And I go pay for your lace oh
(I go dey for your ways oh)

Aboki dey for domina
If she get yansh I go carry am
Let me check your area
Wetin dey your cylinder
20 kg each one
When I fill the gas, I go carry am

And something must to kill a man
A man must die
People wey kill Jesus Christ
Common Soldiers
your abani (?) no one goes there

Cause Whenever I look your eye nothing I see inside na your yansh
My village people hating
Hating your waist
They can’t tolerate it
My girlie no dey mercy
AC for wetin?
Your type e no plenty

Girl if you balanciego
I give you paper
Oh no go do me Diego, my Maradona
Girl if I lap your Soweto, na maphorisa
Girlie your back e be tornado
And I go follow your craze go
Craze go

All Comments (21)
  • @DonnaMoran995
    he's damn too talented to be ignored.. Omah Lay dun took off HAM ON THIS RIGHT HERE! a u t h e n t I c v i e w s dun took his career off 2 the next level fr fr no cap
  • Since my wife heard me playing this it's been on repeat every day😊😊
  • @ChiedozieFavor
    Something must kill this song n Omah did it even his village people will love this one❤❤
  • @user-xg2cc5nk5q
    😢😢I'm just speechless.. Nigerian artists are naturally talented
  • @LadyWithNo
    I didn’t listen so good music from many years,just don’t give to them to change you !
  • @njockarrah2805
    Omah lay is beast ❤️‍🔥❤️‍🔥❤️‍🔥❤️‍🔥❤️‍🔥 then the beats is is 🔥🔥🔥🔥 these brothers ain’t playing ❤️❤️❤️🇳🇬🇳🇬🇳🇬🖤❤️❤️❤️
  • OMA lay added honey to the already existing sugar so just imagen how the taste will be massive.I play the song every day OMA lay is too much
  • @CeceBanda
    Omah lay WOW 😮You are the best single 👌👌👌👌👌👌👌
  • @user-di2pz7dz3q
    Omay lay is very much good and he just lay deh song and the beat with a perfect lyrics!
  • @user-py8df7on9o
    Omah Lay Feat Victony 🥰🥰💪💪🔥🔥🔥🔥🔥🔥
  • @user-dg1vk1lq6j
    I want to say that l am obsessed with this song. It has My VIBE. Long story. But, he just STOMPED on this piece 😅😂😂❤.
  • @dangidudu8170
    To be honest we Africa we really treasure in African Americans but they hate us though me as Dan I love 2pac,50cent Jamaica raggy is our really brothers and sisters and even black Americans but we should value our cultural spirit I love African music GOD BLESS AFRICAND
  • @samarikeli8640
    Omah lay all the way, but the Guy no de pick my calls again 😔
  • @stephentenkeu142
    un song venu d' une autre planète quand c'est bien fait tu connais l afro beat tu va mettre le monde a genou bravo a vous artiste qui ne cessez de nous ebloui❤❤